Download Free Apps & Games @ PHONEKY.com
Subject: wetin dey?
Replies: 3 Views: 877
agbas 7/16/2006 - 4:13:08
what's happening here?no one is saying anything! *
kend 7/18/2006 - 2:33:24
Omo niger never 2much jasi this new group discussion *
cul_joe 8/27/2006 - 6:51:49
na fact oh! pple neva jazi diz stuff! *
a_dams 9.02.08 - 08:44pm
Me i don jasi dis group, hi homies, abeg anybody way sabi any trick bout 9giria network mak day post am 4 air, mak dis group appeaning *